Hebrews 10:36-37 KJ21
For ye have need of patience, that, after ye have done the will of God, ye might receive the promise. [37] “For yet a little while, and He that shall come will come, and will not tarry.

- The true meaning of Eternal life…E get one popular thinking wey plenty believers get wen e come to the mata of Eternal life. Since wen I been dey small, so many preachers and evangelist don tell us say eternal life na the life wey we … Continue reading The true meaning of Eternal life…
- Bonded Love 💘Who go fit put asunder take commot or divide the love wey Christ get for us? Abi na tribulation or na discomfort wey dem dey call distress or na grief, wey be say the world go put orishirishi gbege for … Continue reading Bonded Love 💘
- Patience na beta virtue wey you need as a ChristianHebrews 10:36-37 KJ21For ye have need of patience, that, after ye have done the will of God, ye might receive the promise. [37] “For yet a little while, and He that shall come will come, and will not tarry.
- DAILY PIDGIN BIBLE VERSE